YOUβRE INVITED TO... π₯ THE UNRULY PARTY β Vol. 1 Hosted by RECI SOMEWHERE IN LAGOS π Location: TICKET π Date: 24TH OF OCT β° Time: 9PM till dawn π Theme: Games, Wahala & Vibes π Dress Code: Show up fine or no show at all. π° Contribution: Na your golden ticket to jollificate! Start making contributions NOW if you want your spot locked. No contribution = No entry. No shaking! --- Wetin dey: π² Wild Games & Dares wey go make you shake π Food & Drinks dey flow steady (but if you sabi bring extra, abeg bring am) π₯ Shot Challenges wey no dey carry last π Truth or Dare for big boys and girls only --- No be regular party dis. Na THE UNRULY PARTY be this! --- Wetin you dey wait for? Drop fire π₯ for the group, send proof quick quick. Show face or hear tori later! [ππ·π²ππΎππ₯]
RECIRAVE
Fri 24th, Oct 2025 9:00PM
FADDY HOTELS AND SUITES 1 ABIODUN SALAMI STR, ALHAJI HASSAN BUSTOP ISHEFUN AYOBO ROAD, LAGOS STATE., Ayobo, Lagos